Ukraine's president, Zelensky say Russian shelling dey affect evacuation for Mariupol

Latest news updates on Ukraine-Russia war and di big tori dem from around di world.

Live Coverage

  1. Ukraine and Russia sign deal wey go allow grain export resume by sea as war continue

  2. Why flights go dey more expensive as air industry experts warn

  3. 'We need more explanation' - Ukrainian returnee student react to FG admission offer

  4. 'E no dey fair'- Students wey study medicine for Ukraine react to Nigeria rejection of online degrees

  5. Deadly blast don hit Russian border city - Regional governor

  6. Ukraine ‘ready’ to resume grain exports to Africa

    AFP
    Wetin we call dis foto, Most African kontris rely on grain supplies from Ukraine and Russia

    Ukrainian Foreign Minister Dmytro Kuleba say im kontri dey ready unconditionally to resume grain exports to Africa and oda parts of di world.

    Dis exports fit happun if Russia end di naval blockade for di Black Sea.

    For interview wit Tanzania privately owned The Citizen newspaper, he say despite say many African kontris neva come out openly to support anybodi for di Russian invasion of Ukraine, im kontri go make sure say dem keep dia part of dibargain.

    "Ukraine go kontinu to work closely with all African nations in di coming days and weeks to ensure say all our contracted goods reach your markets, and to overcome di global food crisis wey di irresponsible actions of Russia dey cause" Mr Kuleba tok.

    E also urge di world and all African states to work togeda and "pressure Russia to allow a safe sea route for our food exports".

    Fuel and food prices for Africa don go up since 24 February wen di Russia-Ukraine war start and attempts by some leaders to ease di burden wey causse di katakata no dey successful.

  7. Putin wan capture most of Ukraine – US

  8. Russia don promise Belarus Iskander-M nuclear-capable missiles

  9. Wetin Ukraine go gain as EU give dem candidate status?

  10. Why UK dey send Ukraine M270 multiple-launch rocket systems despite Russia warning

  11. Ukraine vex as Macron say "no humiliate Russia"

  12. Ukraine round-up: 100 days of war and some Russians refuse to fight

  13. Russian soldier chop life sentence for Ukraine war crime

  14. Russian soja plead guilty for war crimes trial over Ukraine conflict

  15. Ukraine don win di battle for di city of Kharkiv - Reports

  16. CCTV video show how Russian soldiers kill Ukrainian civilians

  17. US First Lady make unannounced visit to Ukraine

  18. See how Macron second term begin for Elysee Palace

  19. How Russian billionaires and businessmen dey run go Dubai to avoid sanctions

  20. Russia claim say Ukraine 'kill dia own civilians' for Kherson