Ukraine's president, Zelensky say Russian shelling dey affect evacuation for Mariupol

Latest news updates on Ukraine-Russia war and di big tori dem from around di world.

Live Coverage

  1. Why Russia dey cheer Burkina Faso coup

  2. Russia increase security afta Crimea bridge blast

  3. World gatz act now to stop Russia nuclear threat - Zelensky

  4. Meet di 2022 Nobel Peace Prize award winners

  5. Seven key moments wey make Vladimir Putin

  6. Ukraine don recapture more southern villages from Russians

  7. Wetin Russian annexation announcement mean for Ukraine and di rest of di world

  8. Russia go formally annex four more areas for Ukraine

  9. Pipo don die inside deadly gun attack for Russian school

  10. Wetin be tactical nuclear weapons and Russia fit use dem?

  11. Hundreds chop arrest as pipo kontinu protest say dem no wan join Russia army

  12. List of pipo Russia say dem no go call-up to fight war as men begin dey run

  13. Putin no dey bluff about nuclear weapons, EU tok

  14. 'I go break my arm, my leg... anytin to avoid Putin call-up'

  15. Di pipo wey gain dia freedom as part of di Ukraine - Russia biggest prisoner exchange

  16. Zelensky want 'just punishment' for Russia

  17. Putin warning: Wetin Russian military call-up mean for Ukraine?

  18. Who dey win di war in Ukraine?

  19. Head of Russian mercenary group show for video dey recruit prisoners against Ukraine

  20. Putin dey hail China "balanced position" on wetin dey occur for Ukraine