35 churchgoers die for bus accident for road to attend Easter service

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Morocco captain Hakimi go stand trial for alleged rape

  2. Arsenal begin 2026/2027 Premier League season wit home match vs Coventry, United jam wit Hull, City go host Bournemouth

  3. Five tins you need to know about Ekiti State govnorship election

  4. Thirty-five pipo die as gunmen attack Niger biggest airport

  5. South Africa share point wit Czech Republic wit Mokoena penalty

  6. Di 10 weakest currencies for di world for 2026

  7. Nollywood actor Alexx Ekubo take final journey home

  8. Why kasala burst between Davido and Rarara for social media?

  9. 'God no be man' - Nigeria former minister of petroleum Alison-Madueke react to UK court ruling wey clear am of all charges

  10. Ekiti govnorship election candidates and dia promises as residents cast dia votes on Saturday

  11. Caleb Yirenkyi late goal give Ghana three points against Panama for World Cup Group L game

  12. DR Congo frustrate Portugal wit dia first ever World Cup goal

  13. Nigeria govment no dey introduce new telecommunication and fuel taxes - Finance ministry

  14. Court jail man becos e dey store human poo-poo outside im house

  15. 'I dey catch snakes and some Africans dey call me witch' - Nigerian lady wey dey rescue snakes

  16. 'I dey catch snakes and small Africans dey call me witch'

  17. Migrants express fear as deadline dey near for dem to comot for South Africa

  18. ‘Stop di gas pollution bifor e kill us finish’ - Pipo of Bille for Rivers State cry out sake of gas leak

  19. Thomas Partey risk missing 2026 World Cup as Canada court dismiss visa refusal case

  20. France start 2026 World Cup wit confident win over Senegal