35 churchgoers die for bus accident for road to attend Easter service
Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.
Live Coverage
Why US send bomb go Sokoto State on Christmas Day
Wetin di US airstrike for Nigeria achieve?
Wetin we know about di US airstrike wey hit Kwara State
Di beggar wit polio, wey learn to read at 16 and become 'miracle doctor' wey dey save lives
US launch airstrikes against Islamic State terrorists for Nigeria
Religion get role to play for sport?
From Love is Eazi to Lagos to Miami - 10 celebrity weddings of 2025 wey totori pipo
Bomb blast inside mosque for Maiduguri kill at least five pipo on Christmas eve
Burkina Faso leader Traore na new Chairman of di Alliance of Sahel States
‘Dey aware, no too tok’ & oda security tips for dis festive season
Who be Andrea Preti wey ogbonge Tennis player Venus Williams marry?
Afcon 2025: Nigeria vs Tanzania match end wit Super Eagles 2-1 win
Nigeria dey face Tanzania afta 45 years for Afcon, Nigeria vs Tanzania 18:30 (WAT)
Article Information - Author, Adesola Ikulajolu
- Role, BBC News Pidgin

Wia dis foto come from, Mobolaji Olatunde/BBC
Wetin we call dis foto, Nigeria dey face Tanzania Nigeria Super Eagles and Tanzania clash dey hapun for Complexe Sportif de Fès for Morocco.
Dis na Nigeria 21st Afcon and di Super Eagles dey hope to win am for di fourth time afta dem finish second for di last edition for Ivory Coast.
For Tanzania, na dia fourth time to come Afcon and dem bin lose all dia opening matches.
Nigeria and Tanzania dey meet for di second time afta 45 years wey dem first meet for di Africa Cup of Nations tournament.
Meanwhile, Nigeria and Tanzania don meet seven times for all competitions and di Super Eagles neva lose any match against Tanzania.
All eyes on di two teams.
'Wike fit, but I no go support di president for 2027' - Seyi Makinde tok on PDP and Wike mata
Afrobeats star Asake say im dey 'devastated' afta fan die for Kenya concert stadium crush

