Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. Davido para as three die for Osun local government crisis

  2. Wetin dey happun for Lagos State House of Assembly

  3. Bayelsa state govnor Diri address issue wit Nigeria currency, crack inside PDP and oda mata dem

  4. President Mahama order investigation into over 2,400 corruption cases wey committee submit

  5. Wetin to know about UK crackdown on illegal workers as police arrest 600 pipo for January alone

  6. Supreme Court dismiss Fubara appeal wey challenge Assembly Amaewhule dey lead

  7. To settle my papa and Govnor Uba Sani no be my job – Bello El-Rufai

  8. East and Southern African summit call for immediate ceasefire for DR Congo

  9. Goment deny scrapping of JSS and SSS – but wetin be 12-year basic education dem dey propose?

  10. E possible to create new 31 states for Nigeria? Wetin be di procedure

  11. State creation: Full list of 31 new states wey House of Reps propose

  12. 'E fit take 15 years to become UK citizen even though you be legal migrant' - Kemi Badenoch

  13. 'PDP don scatta, dem don frustrate me'

  14. President Mahama nominate Dumelo, odas as deputy ministers

  15. Ghana lawmakers destroy property for parliament during ministerial vetting wahala

  16. Activist Oliver Barker-Vormawor apologize for birbery allegations as Ghana parliament vetting committee summons

  17. How man cut off im wife two hands for Enugu despite several separation and reconciliations

  18. Five tins ‘impeached’ speaker Mudashiru Obasa tok for im press conference wey cause reactions

  19. Appointment of Ganduje, Abe, odas - full list of Tinubu latest appointments

  20. 'Why I dey use my brother private jet' - President John Mahama