Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. Calls for Tinubu to lift Fubara suspension increase, five tins wey don happun since State of Emergency for Rivers State

  2. South Korea court reinstate impeached PM as acting president

  3. Wetin be State of Emergency and wetin go happen for Rivers State now?

  4. Fubara call for calm, NBA, PDP and odas tackle President Tinubu call for state of emergency for Rivers state

  5. Wetin be sole administrator and who be Vice Admiral Ibok-Ete Ibas wey Tinubu appoint Administrator of Rivers State?

  6. Nigeria House of Representatives pass Tinubu tax reform bills

  7. All allegations Rivers House of Assembly members sama Govnor Fubara and im deputy

  8. Youth Corper wey call Tinubu 'terrible president' break any law? - Wetin NYSC Bye-Law tok

  9. Police use tear gas pursue women wey block road as Wike show for Abalama inside Rivers state

  10. Mark Carney sworn in as Canada new prime minister - List of im key cabinet appointments

  11. Wetin to sabi about di new Inspector General of Police wey Ghana President John Mahama appoint

  12. Wetin Peter Obi and Govnor Bala Mohammed discuss for dia closed-door meeting

  13. Di president wey dey win praise for how she take handle Trump and im policies

  14. How UN Inter-Parliamentary Union fit chook mouth for Senator Natasha Akpoti and Nigerian Senate mata

  15. Rivers state Govnor Fubara dey locked out of assembly complex as e go present budget, Wike justify action

  16. Rivers State House of Assembly members shun Govnor Fubara invitation to meet

  17. Natasha Akpoti-Uduaghan: Senators get power to suspend a fellow senator?

  18. El-Rufai dump All Progressives Congress for Social Democratic Party, reveal plans for 2027

  19. Trade war wit Trump and oda key takeaways from Canada next Prime Minister Mark Carney speech

  20. Four eye-opening facts about women for politics