'Me, Mama, my pikin get diabetes'

Wetin we call dis Video, 'Me, Mama, my pikin get diabetes'
'Me, Mama, my pikin get diabetes'
Published

"Wen doctor tell me say I go dey take medication for life di tin shock me"

Dis na wetin Mrs Toyin Liasu tell BBC News Pidgin about her diabetes journey.