100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. Court sentence South African opposition politician Julius Malema to five years in prison for illegal possession of firearm

  2. Pictures from burial of Brigadier General Oseni Braimah and oda sojas wey Boko Haram kpai

  3. Three years afta di civil war: Wetin dey happun for Sudan?

  4. Five times wey Boko Haram kpai senior Nigerian military personnel for 2026

  5. Nigeria govment amend charges against former AGF Abubakar Malami, drop terrorism financing

  6. Who be Roelf Meyer wey South Africa name as new ambassador to di US

  7. 'I want pipo to take dance as serious career choice like medicine and law'

  8. Pope Leo XIV in Cameroon: How di Catholic leader visit go hapun

  9. David Mark-led ADC expel Nafiu Bala, odas for alleged anti-party activities for National Convention

  10. All you need sabi about 2026 UTME examination as Nigeria police update candidates on security

  11. 'Wen pipo start to run, di aircraft begin kpai dem' - Survivors of Nigerian Air Force airstrikes for Borno tok wetin dia eye see

  12. Romuald Wadagni: Di 49-year-old chartered accountant wey be Benin next president

  13. Ghana appoint Carlos Queiroz as head coach for 2026 World Cup

  14. Why political stakeholders dey drag Inec chairman Joash Amupitan and dey call for im resignation

  15. US block Iranian ports as Trump say Tehran want make deal 'veri badly'

  16. Pope say e 'no dey fear' Trump afta US president criticise am

  17. How Ghana footballer Dominic Frimpong die inside late night armed robbery attack on team bus

  18. Nigerian military defend Jilli airstrike, say na terrorist camp dem target after reports claim civilian casualties

  19. Voters dey expect result of presidential election as voting end for Benin election

  20. Di Ghana prophet and di mysterious death of im wife Charmain Speirs