100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. Yamal, Ekitike, Guler and odas wey be doubt for 2026 World Cup afta dia injury

  2. 'Ready to pay more' - Authorities warn of flight price hike sake of increase in cost of Jet A1 fuel

  3. Trump extend Israel-Lebanon ceasefire by three weeks but say e no go rush Iran deal

  4. Why OPM General Overseer suspend di marriage of im autistic children

  5. New Ghana coach Carlos Queiroz tok about team selection, pressure, risk and oda tins ahead of 2026 World Cup

  6. Tinubu ministers, appointees wey don resign ahead of 2027 general elections

  7. Why South African court order Zambia to return former president Edgar Lungu bodi

  8. Death sentence, life imprisonment - wetin go happun if court find alleged coup plotters guilty

  9. Wetin you need to know about environmental sanitation for Lagos wey dey return

  10. Anti-immigration protesters attack on Ghanaian, oda foreigners for South Africa – wetin we know

  11. Court remand suspected coup plotters for DSS custody afta dem plead not guilty

  12. 'I go extend di ceasefire' Trump tok as deadline for Iran attack near and peace tok no get head

  13. Who be Murtala Sule Garo wey Kano govnor nominate as im new deputy?

  14. Niger, Nigeria and Burkina Faso pipo among undocumented migrants Ghana send back to dia kontris

  15. Taiwo Oyedele in as finance minister, Wale Edun out as Tinubu do minor cabinet reshuffle

  16. Military officers, ex-Bayelsa State govnor chop treason charges ova accuse say dem wan overthrow President Tinubu

  17. El-Rufai go miss major ADC activities, go remain for detention till June

  18. Wetin dey inside forensic investigation wey Inec do to clear allegation say Prof Amupitan get X account

  19. APC 100 million naira presidential nomination form and wetin oda parties dey do ahead of 2027 election

  20. US musician D4vd dey charged wit murder of 14-year-old Celeste Rivas Hernandez