100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. Hackers tiff FBI special agents blood and urine test results

  2. Inec wan deploy AI for 2027 general elections - wetin e mean for di polls and how e go work?

  3. 105 Nigerians arrive from South Africa ahead of September 30 deadline wey anti-migrant groups give illegal migrants to comot

  4. Ivory Coast brush aside Ghana wit dominant 2 - 0 win for 2027 Afcon qualifier

  5. Police share update ontop woman wey allegedly use sex toys on daughter for livestream video

  6. Tyson Fury and Anthony Joshua heavyweight clash set for December in Cardiff

  7. US announce new visa restriction policy for pipo wey dey engage in birth tourism and odas

  8. Education for Niger Delta and di barriers African women dey face

  9. Why EFCC declare former Nigeria pension oga Maina wanted again

  10. Wetin be Niger money policy wey dem set to fight terrorism and money laundering

  11. Wetin to expect from African leaders for 2026 UNGA as Shettima, Mahama, Ruto and odas represent continent

  12. 'I be my husband stylist' - Olu of Warri wife tok about fashion, polygamy and education for Niger Delta

  13. South African police begin investigation as gunmen kpai eleven pipo inside house for Durban

  14. Niger detention deaths: 'We drink our piss and sweats'

  15. Five key points from Trump UN General Assembly speech

  16. 'My football style be winning style' - re-appointed Ghana coach Queiroz tok as Black Stars jam wit Ivory Coast, Gambia for 2027 Afcon qualifiers

  17. Wetin we know about di US-based Ghanaian professor wey die afta im wife allegedly shoot am

  18. Meet 9 years old Mathematics genius wey dey teach adults

  19. Why Tinubu no go attend UN General Assembly for di US and wetin e mean for Nigeria?

  20. Who be Presley Gerber? - model and son of Cindy Crawford wey die at age 27