Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Man cut judge hand wit cutlass inside court for Nigeria - wetin be di regulations guiding courtrooms?

  2. Wetin govnorship election candidates fit do and no fit do as campaign start

  3. 'Taekwondo save my life'

  4. Who be Robert Orya wey Appeal Court uphold im 490 years jail term for 2.4 billion naira fraud

  5. Peter Obi, Benue govment drag over visit of NDC Presidential candidate

  6. Why Obasanjo visit to Tigray dey cause tok-tok and wetin be im mission for Horn of Africa

  7. Kenya give foreigners 90 days to regularise dia status

  8. Top Champions League matches to watch out for and who be favourite clubs wey fit win di trophy

  9. Tanzanian bury President Samia Hassan husband wey die of heart disease

  10. Why Dangote dey sell shares of im refinery and how e go benefit Nigerians?

  11. How Nigeria help reconcile former Sierra Leone President Koroma wey dey exile since 2024 wit current govment

  12. Fifa president Infantino go stand for re-election

  13. Ogbonge TV presenter dey among di 12 pipo Egypt sentence to death for drugs case

  14. Dominican Republic Joheirry Mola win Miss World 2026 beauty pageant

  15. Meet di 28 governorship candidates of opposition ADC for 2027 elections

  16. 'Di crowd shout say we tiff pesin penis' - how deadly rumours spread on social media

  17. UN vote to adopt new world map wey go show di true size of Africa

  18. March and March protesters clash wit foreign nationals for South Africa, pipo injure

  19. Deadi bodi of Uganda youngest king wey die at 34 land from US for burial

  20. Wetin to know about Joshua vs Fury fight wey many pipo don dey expect