Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. ‘Nigeria we hail thee’ na our heritage - Tinubu on why Nigeria reverse to old national anthem

  2. ‘I bin feel like say na fly I kill’ - tori of ex-con, illegal guns and fear of Kenya police

  3. Tinubu one year in office: Free fall of naira, insecurity palava, infrastructure development plus oda tins wey don happun

  4. From ‘Arise o compatriots’ to ‘Nigeria we hail thee’ - koko of why Senate reverse to old national anthem

  5. South Africa in eight charts bifor dia elections

  6. How South Africa dey pick dia president and oda tins to know about di 2024 election

  7. 'Nobodi dey above di law, justice go prevail' - Deposed Emir of Kano call for calm

  8. ‘Those wey dethrone me…’ - Muhammadu Sanusi II send message to Ganduje, odas afta im reinstatement as Emir of Kano

  9. Govnor Yusuf reinstate Sanusi Lamido Sanusi as Emir of Kano - how e happun

  10. Who be Christian Malanga wey lead di failed coup for DR Congo

  11. Tinubu appoint governing council members for Federal institutions - wetin be dia work?

  12. Court grant ex-CBN govnor Godwin Emefiele 300 million naira bail

  13. Between Fubara, APC and court - How Rivers state rofor-rofor politics play out in one week

  14. Mahamat Deby elected President

  15. Di Ghana 2024 elections registration wey dey target 623,000 new voters

  16. N100 million bail for Hadi Sirika, im daughter and son-in-law ontop N2.7 billion corruption charge

  17. 'We no go gree for blackmail'- Nigeria goment reply Binance CEO ova allegations of bribery

  18. Between Peter Obi, Umahi and Landmark beach over controversial Lagos-Calabar coastal highway

  19. ‘No be matter we go like tok about’ - Maersk react to tori of $600 million agreement wit Tinubu

  20. American International School refund $760,000 alleged advanced school fees from former Kogi Governor to EFCC