Royal Family gather for Balmoral amid concerns for Queen health

Live updates from across Nigeria, Africa and di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima and Jelilat Olawale

  1. 'Iran go 'avenge' citizens wey kpai for war' - Supreme leader tok and oda tins wey don happun

  2. Wetin new US Ambassador to South Africa do wey cause controversy

  3. Senegal approve 10 years in prison for pipo wey dey practice same sex

  4. KLM cancel flights to Dubai till 28 March as US-Israel war wit Iran continue - Wetin oda airlines tok

  5. Who be Bam Adebayo, di Miami Heat star wey beat Kobe Bryant 20 years record for NBA history

  6. 'Cut off one head and new ones go grow back' - how Iran rulers build a system wey go hard to comot

  7. Which options dey available for PDP ahead of 2027 election as APC get 31 out of 36 States

  8. UN Security Council go vote on US-Iran war as US target minesweepers near di Strait of Hormuz

  9. How Ghana immigration arrest 93 Nigerians ova alleged internet fraud and oda crimes

  10. Trump hint on end to Iran war as Putin, China react to Mojtaba appointment as supreme leader of Iran

  11. American R&B artiste of iconic New Edition group Ronnie DeVoe receive Ghana citizenship wit 149 odas

  12. All you need sabi as US warn of possible terrorist attack for Nigeria

  13. Aliko Dangote maintain billionaire crown as Forbes list 2026 African billionaires

  14. Police identify and charge woman wey fire gunshots at Rihanna house wit attempted murder

  15. 'Six Iswap attacks on military bases for Borno in one week' - Wetin dey fuel am?

  16. Wetin we know about Ghana govment fresh ban on foreign travels for board members of state agencies

  17. PDP Crisis: Appeal Court nullify PDP national convention for Oyo State wia dem elect Turaki as national Chairman

  18. Inspiring story of Aisha wey dey try live normal life despite say she no get hands and legs

  19. Iran name Khamenei son Mojtaba as new supreme leader

  20. 'Dis na warning' - Israel threaten to target Ayatollah ‌Ali Khamenei successor