Royal Family gather for Balmoral amid concerns for Queen health

Live updates from across Nigeria, Africa and di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima and Jelilat Olawale

  1. Nigerian military defend Jilli airstrike, say na terrorist camp dem target after reports claim civilian casualties

  2. Voters dey expect result of presidential election as voting end for Benin election

  3. Women no suppose give birth wen dem lie down wit dia back

  4. US-Iran peace negotiation end without agreement

  5. Nigeria publish list of suspected sponsors of terrorism

  6. Artemis II astronauts return to Earth afta 10 days historic trip around moon

  7. US close embassy, suspend visa services for Abuja afta dem order staff to comot sake of security wahala

  8. Melania Trump deny link to Jeffrey Epstein and call for hearing for survivors

  9. Islamist insurgency wey dey spread don dominate Benin presidential campaign

  10. 'We wey dey alive, na God keep us' - Sojas wey survive Boko Haram attack for Borno tok afta Gen Braimah death

  11. Terrorists kpai Brigadier General Oseni Braimah as Nigerian Army confam deaths of sojas for Borno

  12. US plan to dey register young men automatically for military draft eligibility

  13. At least 203 pipo die for Lebanon afta Israel air strikes

  14. Ships still dey careful about using Strait of Hormuz as Iran issue warning despite ceasefire deal

  15. 'Ketamine Queen' chop 15 years prison sentence for selling drugs wey kpai actor Matthew Perry

  16. US Immigration release ex-Ghana finance minister three months afta dem detain am

  17. Covenant University confam death of student, deny medical negligence

  18. Nnamdi Kanu lawyer give update about dia appeal as Ipob leader dey serve life imprisonment for Sokoto prison

  19. Atiku, Obi, ADC leaders protest against Inec for Abuja

  20. $220 to buy ant?