Ova 200 South Sudan sojas die for training - VP

Live updates from across Nigeria, Africa and di world.

Live Coverage

  1. 'We make difficult decision’ - Uber tok why dem shutdown operations for Nigeria

  2. Why African cities still dey flood?

  3. OPay wey millions of Nigerians dey use respond to fake news say dem dey shut down for Nigeria

  4. Why US troops dey comot for Nigeria and wetin e mean for fight against insecurity?

  5. Iran attack US targets for Middle East afta four pipo reportedly kpai for wedding celebration

  6. 'We bin tink say dem dey help us but dem carry our children go' - Father of trafficked victim

  7. Who be Pitso Mosimane wey South Africa appoint as new Bafana Bafana head coach

  8. Issues wey go decide 2027 presidential election and how Nigerians fit screen Tinubu, Atiku, Obi and oda candidates

  9. All di big moves for final day of 2026 summer transfer window

  10. Ex-gang boss dey guilty of di murder of rapper Tupac Shakur - Jury

  11. Tinubu confam release of 15 kidnapped NYSC victims, six odas for Kogi

  12. Wetin we know as former Nigeria minister Timipre Sylva resign from APC

  13. Lionel Messi retire from international football

  14. 'I first realise say I no get fingerprints wen I bin go register for Jamb' - why some pipo no dey get fingerprints

  15. 'We plenty wey no get fingerprint'

  16. Tinubu report xenophobic attacks for South Africa to African Union, say make dem take action

  17. 'Tinubu get right to challenge release of alleged drug trafficking record' - Lawyer

  18. Jamb give candidates deadline on admission offer

  19. World youngest traditional monarch die of 'aggressive cancer' at age 34 – Presidency confirm

  20. Nigerians dey face accuse of sextortion for US - Wetin be sextortion and possible jail term for offenders