Ova 200 South Sudan sojas die for training - VP

Live updates from across Nigeria, Africa and di world.

Live Coverage

  1. Family wey jaguda pipo wipe out for Kano, police arrest three suspects

  2. President Yoweri Museveni win Uganda election to extend im 40 year rule

  3. Nigeria go face worst hunger in 10 years sake of aid cut - Report warn

  4. 7.5% VAT on transfer, Stamp Duty charge - Wetin be dis bank charges wey dey cause tok for Nigeria?

  5. Imam wey save Christians wen e hide dem for mosque during herdsmen attack for Jos don die

  6. Rivers State High Court temporarily stop Govnor Fubara impeachment

  7. Rate of medical negligence ginger govment to set up task force to reduce death of patients for Nigerian hospitals

  8. Venezuelan Nobel Peace Prize winner carry her medal present to Trump

  9. US arrest, detain ex-Ghana govment official Sedina Tamakloe wey run from her 10-year jail term

  10. US pause immigrant visa for Nigeria, Ghana and 73 oda kontris

  11. European military personnel land Greenland as Trump insist say US need di island

  12. Why Caf sama Cameroon football President Samuel Eto'o anoda fine

  13. Ghana rate higher, Nigeria drop for international passport rating

  14. Defence Minister Musa insist say Nigeria fit build wall across all di kontri border

  15. Widespread delays hit Uganda election ontop internet shutdown

  16. 'My wife suffer serious pain for belle before her death' - Husband tok on di last days of im wife wey doctors forget scissors inside her belle

  17. Morocco defeat Nigeria 4-2 on penalties to reach Afcon 2025 final

  18. US pause immigrant visa processing for 75 countries

  19. Mane goal book Afcon final spot for Senegal

  20. Nigeria vs Morocco... lets go!, Nigeria fans don show

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Meanwhile, ground don set for si second game of di night.

    Supporters of di Super Eagles of Nigeria don show for di Prince Moulay Abdallah stadium wit dia green and white colour.

    E wear Nigeria national green and white jersey wit green winter cap and white sunglasses
    Wetin we call dis foto, Nigeria fan pose wit a replica of di Afcon trophy as e face camera dey kiss di trophy
    Fans of Nigeria Super Eagles
    Wetin we call dis foto, Nigeria fans dey enta di Prince Moulay Abdallah stadium, one of dem wear tradition Nigerian fabric wey get cowries
    E wear Nigeria national green and white jersey wit green winter cap and white sunglasses
    Wetin we call dis foto, Nigeria fan pose wit a replica of di Afcon trophy as e face camera dey kiss di trophy
    Dem wear Nigeria national green and white colours
    Wetin we call dis foto, Nigeria Super Eagles fans waka enta stadium wit di Nigeria flag