Kenya turn to Uganda, Zambia to reduce living cost

Live updates from Nigeria, Africa and across di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima

  1. Ekiti govnorship election candidates and dia promises as residents cast dia votes on Saturday

  2. Caleb Yirenkyi late goal give Ghana three points against Panama for World Cup Group L game

  3. Nigeria govment no dey introduce new telecommunication and fuel taxes - Finance ministry

  4. Court jail man becos e dey store human poo-poo outside im house

  5. 'I dey catch snakes and some Africans dey call me witch' - Nigerian lady wey dey rescue snakes

  6. 'I dey catch snakes and small Africans dey call me witch'

  7. Migrants express fear as deadline dey near for dem to comot for South Africa

  8. ‘Stop di gas pollution bifor e kill us finish’ - Pipo of Bille for Rivers State cry out sake of gas leak

  9. Thomas Partey risk missing 2026 World Cup as Canada court dismiss visa refusal case

  10. Wetin Nigerian constitution tok as Appeal Court order suspension of deregistration of ADC, Accord, odas

  11. Ghana ex-finance minister neva escape corruption trial despite US permanent residency

  12. Nigerian military rescue retired Major General Rabe Abubakar wife wey gunmen kidnap

  13. World Cup first-timers Cape Verde hold Spain to scoreless draw

  14. Justice Minister defend why more dan 600 terrorism suspects dey face mass trial

  15. ADC announce Rotimi Amaechi as Vice Presidential candidate, as Court order Inec to remove ADC, odas from register

  16. Why Nigeria dey transfer ova 100 prisoners from Ethiopia? Wat next for dem

  17. ‘Why we dey knock bifor we enta dead bodis room’

  18. 'Why you gatz say sorry to deadi bodi if you mistakenly step on am' - Mortician

  19. 'We dey in pain and e dey unbearable' - Retired Major General Rabe Abubakar family beg govment to rescue im wife

  20. Nigeria president Tinubu exppress shock ova death of retired major general Rabe Abubakar for bandit hand