Kenya turn to Uganda, Zambia to reduce living cost

Live updates from Nigeria, Africa and across di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima

  1. BBC see evidence wey show say South African special forces bin murder top detective for di kontri

  2. How Super Falcons and Black Queens fit qualify for 2027 Women's World Cup afta disappointing Wafcon exit

  3. 'I no get money to buy Jeep, na why I bring goat to celebreate my son'

  4. Cameroon end Nigeria dominance for Wafcon wit 1-0 victory

  5. '25 pipo kpai and dem bury dem for captivity, snake bite three pipo' and oda tins wey victims say happun to Kwara State abductees

  6. Burkina Faso, Mali and Niger condemn Tinubu for wetin e tok about regional security

  7. John Mahama reshuffle cabinet appoint, Kenneth Gilbert Adjei as defence minister

  8. Why Africa dey support Fifa president Infantino wen oda federations dey withdraw?

  9. Adeleke sue EFCC for 2 billion naira afta Tinubu order anti-graft agency to comot hand from Osun account - wetin Peter Obi, Makinde tok

  10. Wetin be ICPC findings and recommendations to federal govment as dem finish investigation on Adeniyi Adeyemi 'fake agency' PFICP

  11. Who be di beneficiaries as Kano spend 1.5 billion naira on mass wedding for Muslims and Christians

  12. Make nobody interfere for Osun election – Davido caution

  13. EFCC get constitutional power to freeze Osun State govment account?

  14. Who be di most wanted terrorists wey Nigerian Army place 60 million naira bounty on

  15. Ghana opposition NPP enta streets for 'Democracy Under Attack' demonstration

  16. Nigeria Super Falcons beat Egypt 6-2 to progress to quarter-final of Wafcon

  17. Who be di Nollywood actress Tope Osoba wey kpai at di age of 40

  18. Waec release result wit 61.54% pass rate

  19. How much Nigerian military personnel dey earn now and wetin go be dia new salary

  20. Wetin we know about students attack on headmaster sake of ritual allegations for Ghana