Kudus, Nuamah goals secure Afcon 2023 place for Ghana

Di coming in of Semenyo raise di tempo wey make di same player set up Ernest Nuamah for di second and winning goal.

Live Coverage

Victor Ezeama and Fiona Equere

  1. Meet di Africans for di 2024 Ballon d'Or award

  2. Ugandan athlete Rebecca Cheptegei die afta fire attack by boyfirend

  3. Authorities for Ghana give two weeks ultimatum to finish investigation afta student allegedly stab colleague to death

  4. Victor Osimhen complete Galatasaray loan move from Napoli

  5. UK court find four Ghanaians guilty say dem smuggle £4.3m of drugs wey dem hide inside sacks of garri

  6. Why fire service dey struggle to fight fires for Ghana, as dem record 50 fire incidents in one week

  7. Ghana risk importing water by 2030

  8. Olympic marathon runner Rebecca Cheptegei in critical condition afta alleged fuel attack by boyfirend

  9. Galatasaray complete signing of Napoli striker Victor Osimehn

  10. Transfer window deals: Who be di biggest spenders, record breakers - all you need to know about di transfer-window breakdown

  11. Next of kin dey automatically inherit dead pesin moni for bank?

  12. Complete pairing of 2024/25 Europa and Uefa Conference League

  13. Osimhen Chelsea move plus oda Transfer deadline day deals

  14. Uefa Champions League 2024/25 full pairing

  15. Champions League teams, format, dates, draws and final

  16. Labbadia go lead Osimhen, Ekong, odas to face Benin and Rwanda for Afcon qualifiers?

  17. Mikel Merino join Arsenal, Ugarte to Man U, footballers wey fit move bifor transfer window close?

  18. Farmers association criticise Ghana ban on export of maize, rice and oda grains

  19. All you suppose know about Paris 2024 Paralympic Games

  20. Di archer wey no get hands dey try shoot for gold for Paralympics