Kudus, Nuamah goals secure Afcon 2023 place for Ghana
Di coming in of Semenyo raise di tempo wey make di same player set up Ernest Nuamah for di second and winning goal.
Live Coverage
Victor Ezeama and Fiona Equere
Ghana Police gbab man wey carry weapon come polling station

Wia dis foto come from, Facebook/Ghana Police Service
Authorities for Ghana don gbab one man wey carry weapon for polling station during di ongoing Ghana election.
Dem gbab di man for St.Theresa school polling station for di Okaikwei South constituency for Accra.
According to police for Ghana, di suspect go help dem with more informate and dem go investigate am.
US, UK send message give voters for Ghana

Di US Embassy for Ghana don send message give voters for Ghana say make dem ensure peaceful and transparent elections.
"We doff cap for evri body wey dey stand for election today and to all of dos volunteers, election observers, and security forces wey dey work to ensure peaceful, credible and transparent elections".
Also, di UK embassy for Ghana say make voters uphold credible election.
Canada also chook mouth for di Ghana election wia dem dey preach free and fair election.
"Di High Commission of Canada wish all Ghanaians an inclusive, free, fair and peaceful election.
Meanwhile, election don dey enta serious stage as voters don come out fully to cast dia vote.
Skip X post, 1Allow X content?Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Skip X post, 2Allow X content?Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
All don set as Ghanaians ready to vote new president
NPP vice presidential candidate cast im vote for Kumasi

Wetin we call dis foto, Dr Mathew Opoku Prempeh arrive im unit to vote Di vice presidential candidate of di governing NPP, Dr Mathew Opoku Prempeh don cast im vote for Kumasi.
NPP and oda political parties go battle am out for dis election wit ova 18million voters.

Wetin we call dis foto, Dr Mathew Opoku Prempeh wan cast im vote 
Breaking, Ruling NPP presidential candidate Mahamudu Bawumia cast im vote

Wia dis foto come from, Mahamudu Bawumia
Di Vice president of Ghana wey also be di candidate for di New Patriotic Party (NPP) Mahamudu Bawumia, don cast im vote for di ongoing Ghana election.
Bawumia cast im vote for di Walewale constituency of di Savannah Region for Ghana.
Bawumia, wey currently be Ghana vice-president, na from di governing New Patriotic Party (NPP) as dia candidate wey dem choose for di forthcoming general election.
Bawumia bin rise from being a political outsider to become Ghana second-in-command - and on 7 December e fit make history as di kontri first Muslim president.
Skip X postAllow X content?Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post

Wia dis foto come from, Mahamudu Bawumia

Wia dis foto come from, Mahamudu Bawumia
Fifa club world cup draws for 2025
How much e cost to do, win election for Ghana?
How di new format of Club World Cup go work & why e dey so controversial?
How security guard allegedly shoot and kill fan wey celebrate Arsenal win ova Manchester United
How far wit di equality law for Ghana, e apply for di 2024 election?
Seven charts wey show wetin dey di mind of Ghanaian voters
Gold, prices, and jobs: Wetin dey at stake for Ghana elections?
From political outsider to Ghana 'Mr Digital'
Over 50 pipo die for stampede during football match for Guinea after referee award controversial penalty
Di former president wey wan lead Ghana again
Uefa Europa League standings, results and fixtures: Manchester United get first win under new boss Amorim
Uefa Champions League results and table: Liverpool finally beat Real Madrid afta 15 years
Mahama, Bawumia, odas sign peace pact ahead of Ghana presidential election
Ghana Electoral Commission decision to restrict media access for collation centres during di 7 December poll cause uproar
