Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. 'Na fear make us tok say we agree to marry' - TikToker Mai Wushirya

  2. 'I go defend mysef' - Nnamdi Kanu tell court afta lawyers withdraw from case

  3. Osimhen, Salah and Hakimi make African Player of Year shortlist

  4. 'We dey fear for our souls' - Nigerian farmers need armed guards to protect dem from militants

  5. Asuu call off warning strike, ask members to resume work on Thursday

  6. How to protect yoursef from germs wen you dey gym

  7. Di Nigerian festival wia di King dey dress like woman for public

  8. Cross River state govment demand rearrest of pastor, two odas over killing of Princewill Igbonaju

  9. Wetin we know about di petrol tanker explosion for Niger state wey burn pipo to death

  10. Five conditions wey Hisbah say Kano 'TikTok couple' must meet before dem marry

  11. Why UK warn citizens against methanol poisoning for Nigeria, Kenya, Uganda and five oda kontris

  12. Court remand Nnamdi Kanu brother, im lawyer and odas for Kuje prison after Abuja protest

  13. Coup plotters for Nigeria history and wetin happun to dem

  14. How students fit access Nelfund loan according to Nigerian govment

  15. Police confam arrest of Kanu brother, lawyer, odas for #FreeNnamdiKanu protest

  16. Wetin happun between Senator Nwoko and Regina Daniels

  17. Police fire teargas as Free Nnamdi Kanu protest dey happun

  18. Court order release of exhibits to Chidimma Ojukwu as she resume defense for murder trial

  19. Wetin Nigeria military tok about alleged 'coup attempt' against Tinubu

  20. Kwanta between Senator Ned Nwoko and Regina Daniels – wetin we know