Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest
Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.
Live Coverage
Tinubu honour 51 Nigerians wit National Awards on 27th Democracy Day
How Blessing CEO go comot from EFCC wahala
‘Na like dream come true for me to work wit Olamide’ - Shoday
Nigeria comot citizens from South Africa sake of xenophobic attacks
June 12: Wetin don change afta 27 years of Nigeria democracy
Mexico sama South Africa 2-0 for World Cup opening match
Nigerian House of Representatives pass state police bill
Two high-profile Iswap commanders surrender to Nigerian Army - who dem be and wetin authorities go do wit dem
African kontris wey don comot dia citizens from South Africa sake of xenophobic attacks as Nigeria welcome 268
2026 World Cup: Players wey get Nigerian roots wey dey play for oda kontris
Dem bin attack me inside taxi, I run comot leave my phone and evritin' - Nigeria comot citizens from South Africa sake of xenophobic attacks
Six-year-old pikin, vice principal dey among pipo gunmen kpai for Kogi as Edo receive advisory on planned attack
EFCC arraign Blessing CEO for fresh alleged 13m naira fraud afta previous arraignments - all cases against Nigerian influencer
EFCC arraign Blessing CEO sake of stage 4 cancer claim and donations
South East Development Commission: Wetin make Senate dey investigate SEDC MD Okoye?
Court grant Blessing CEO bail afta cancer controversy
'Nigeria govment fit revenge against South Africa for xenophobic attacks against citizens'
Why Ghana health ministry suspend Komfo Anokye Hospital CEO wey cause health workers strike?
Why Nigeria govment postpone evacuation of citizens from South Africa
