You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. Burial director wey no gree bury deadibody chop 20 years prison sentence

  2. 'Wen you grow up, I go marry you' - Who be di Ghana lawmaker wey 'sexualise' young schoolgirl

  3. Wat next afta Ghana accept proposal to extend presidential term limit from four to five years and oda constitutional review proposals?

  4. 'We refuse to negotiate, We no gree pay ransom' - Tinubu ontop Oyo school children and teachers rescue operations

  5. Tyla drop Lagos from her world tour concert afta online petition by Nigerians

  6. 'Nigerian nationals don lose dia life, South Africa dey use xenophobia as distraction' - Wetin Nigeria and Ghana tok so far

  7. Fifa president Gianni Infantino wan sell Fifa competitions?

  8. 'Heads suppose roll' - Nigerians react as Head of Service Didi Walson-Jack take responsibility

  9. Ghana Appeal Court free ex-govment official Sedina Tamakloe wey di US extradite to serve her 10-year jail term for corruption and stealing

  10. US launch 'heavy' strikes on Iran afta attempted attack on American sojas

  11. 'My heart dey shattered' - wetin we know about di attack for Benue State wey kpai 13 pipo

  12. South Africa authorities issue warning on snowfall and heavy rain - wia go dey affected

  13. South Africa govment to prosecute citizens wey cause kasala during anti-migrant protests

  14. Nigerian Army appoint General Officers Commanding for new Army divisions

  15. US court jail Ghanaian businessman Derrick Yeboah for seven years ova $10m romance scam

  16. Nigeria Super Falcons suffer 3-2 defeat against first-timer Malawi as dem dey chase dia 11th Wafcon title

  17. Kaduna govment react to gunmen killing for community wia attackers kpai about 30 pipo

  18. 'Migrants no suppose be scapegoats for unemployment or crime for South Africa' - Ramaphosa react to anti-migrants violence

  19. Why US support Chad afta dem join Mali, Niger and Burkina Faso to withdraw from ICC

  20. Victims of President Yahaya Jammeh cry out