You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. 'I bin get right papers and evritin, I bin get right visa' - Somali referee Omar Artan wey US ban make e no enta

  2. US extradite ex-CEO of Ghana Microfinance and Small Loans Centre Sedina Tamakloe wey run away from her 10-year-jail term to Ghana

  3. Court grant Blessing CEO bail afta cancer controversy

  4. 'Nigeria govment fit revenge against South Africa for xenophobic attacks against citizens'

  5. Wetin dem ban from 2026 World Cup stadiums?

  6. Why Ghana health ministry suspend Komfo Anokye Hospital CEO wey cause health workers strike?

  7. Why Nigeria govment postpone evacuation of citizens from South Africa

  8. 'We reject illegal migration'- South African president Ramaphosa address nation ova protest against foreign nationals

  9. Nigerian Army rescue 360 captives including women and children from Boko Haram

  10. 'If I fit live wit HIV, anybodi fit live wit am' - Chika Wonder

  11. Mali announce $3.5 million bounty to capture JNIM leader, six odas for terrorism

  12. Nigeria release plan to evacuate citizens from South Africa sake of anti-immigration protests

  13. Na true say bandits dey Ikorodu, Lekki and oda parts of Lagos? Wetin we know

  14. Nearly 50 pipo die of thirst for Sahara desert afta lorry break down

  15. Political parties neva release list of successful candidates from dia primaries five days after

  16. Fake security alerts and wetin police say go happun to pipo wey dey behind dem

  17. Players wey dem nominate for Professional Footballers Association men player of di year award

  18. How Nigerians fit sell electricity to national grid - who dey qualify?

  19. Presidency announce arrest of suspect wey allegedly dey behind Tinubu AI-generated audio

  20. Oyo Assembly Speaker reject negotiation wit bandits over kidnap of schoolchildren and teachers