You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

35 churchgoers die for bus accident for road to attend Easter service

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. US launch airstrikes against Islamic State terrorists for Nigeria

  2. Religion get role to play for sport?

  3. From Love is Eazi to Lagos to Miami - 10 celebrity weddings of 2025 wey totori pipo

  4. Bomb blast inside mosque for Maiduguri kill at least five pipo on Christmas eve

  5. Burkina Faso leader Traore na new Chairman of di Alliance of Sahel States

  6. ‘Dey aware, no too tok’ & oda security tips for dis festive season

  7. Who be Andrea Preti wey ogbonge Tennis player Venus Williams marry?

  8. Afcon 2025: Nigeria vs Tanzania match end wit Super Eagles 2-1 win

  9. Nigeria dey face Tanzania afta 45 years for Afcon, Nigeria vs Tanzania 18:30 (WAT)

      • Author, Adesola Ikulajolu
      • Role, BBC News Pidgin

    Nigeria Super Eagles and Tanzania clash dey hapun for Complexe Sportif de Fès for Morocco.

    Dis na Nigeria 21st Afcon and di Super Eagles dey hope to win am for di fourth time afta dem finish second for di last edition for Ivory Coast.

    For Tanzania, na dia fourth time to come Afcon and dem bin lose all dia opening matches.

    Nigeria and Tanzania dey meet for di second time afta 45 years wey dem first meet for di Africa Cup of Nations tournament.

    Meanwhile, Nigeria and Tanzania don meet seven times for all competitions and di Super Eagles neva lose any match against Tanzania.

    All eyes on di two teams.

  10. 'Wike fit, but I no go support di president for 2027' - Seyi Makinde tok on PDP and Wike mata

  11. Afrobeats star Asake say im dey 'devastated' afta fan die for Kenya concert stadium crush

  12. Tori of DSP wey take im own life, family demand for im bodi

  13. Mali vs Zambia Afcon 2025 match end for draw afta Patson Daka late equaliser

  14. Interpol operation gbab ova 570 pipo for 19 African kontris as dem recova $3m

  15. A very dirty Christmas: Why Ini Edo movie dey make CAN vex

  16. Remaining Niger State school children, and staff wey kidnappers gbab don dey released - Officials