You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Royal Family gather for Balmoral amid concerns for Queen health

Live updates from across Nigeria, Africa and di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima and Jelilat Olawale

  1. Senegal beat Morocco to win Afcon 2025 afta last minute drama

  2. Family wey jaguda pipo wipe out for Kano, police arrest three suspects

  3. President Yoweri Museveni win Uganda election to extend im 40 year rule

  4. Nigeria go face worst hunger in 10 years sake of aid cut - Report warn

  5. 7.5% VAT on transfer, Stamp Duty charge - Wetin be dis bank charges wey dey cause tok for Nigeria?

  6. Imam wey save Christians wen e hide dem for mosque during herdsmen attack for Jos don die

  7. Rivers State High Court temporarily stop Govnor Fubara impeachment

  8. Rate of medical negligence ginger govment to set up task force to reduce death of patients for Nigerian hospitals

  9. Venezuelan Nobel Peace Prize winner carry her medal present to Trump

  10. US arrest, detain ex-Ghana govment official Sedina Tamakloe wey run from her 10-year jail term

  11. US pause immigrant visa for Nigeria, Ghana and 73 oda kontris

  12. European military personnel land Greenland as Trump insist say US need di island

  13. Ghana rate higher, Nigeria drop for international passport rating

  14. Defence Minister Musa insist say Nigeria fit build wall across all di kontri border

  15. Widespread delays hit Uganda election ontop internet shutdown

  16. 'My wife suffer serious pain for belle before her death' - Husband tok on di last days of im wife wey doctors forget scissors inside her belle

  17. Morocco defeat Nigeria 4-2 on penalties to reach Afcon 2025 final

  18. US pause immigrant visa processing for 75 countries

  19. Mane goal book Afcon final spot for Senegal

  20. Stadium RED...

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Almost evriwia for di Prince Moulay Abdallah stadium dey shine red sake of Moroccans wey enta di stadium in dia numbers to support di Atlas Lions...