You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Kenya turn to Uganda, Zambia to reduce living cost

Live updates from Nigeria, Africa and across di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima

  1. Mike Ozekhome: Why Nigeria govment dey sue di ogbonge lawyer for court?

  2. Wetin Caf, Fifa dey do about Morocco vs Senegal Afcon final drama?

  3. 'If you no do gra-gra sometimes, dem no go hear you' - Olu of Warri tok about di suffering for Itsekiri land

  4. Senegal beat Morocco to win Afcon 2025 afta last minute drama

  5. Family wey jaguda pipo wipe out for Kano, police arrest three suspects

  6. President Yoweri Museveni win Uganda election to extend im 40 year rule

  7. Nigeria go face worst hunger in 10 years sake of aid cut - Report warn

  8. 7.5% VAT on transfer, Stamp Duty charge - Wetin be dis bank charges wey dey cause tok for Nigeria?

  9. Imam wey save Christians wen e hide dem for mosque during herdsmen attack for Jos don die

  10. Rivers State High Court temporarily stop Govnor Fubara impeachment

  11. Rate of medical negligence ginger govment to set up task force to reduce death of patients for Nigerian hospitals

  12. US arrest, detain ex-Ghana govment official Sedina Tamakloe wey run from her 10-year jail term

  13. US pause immigrant visa for Nigeria, Ghana and 73 oda kontris

  14. Ghana rate higher, Nigeria drop for international passport rating

  15. Defence Minister Musa insist say Nigeria fit build wall across all di kontri border

  16. Widespread delays hit Uganda election ontop internet shutdown

  17. 'My wife suffer serious pain for belle before her death' - Husband tok on di last days of im wife wey doctors forget scissors inside her belle

  18. Morocco defeat Nigeria 4-2 on penalties to reach Afcon 2025 final

  19. Mane goal book Afcon final spot for Senegal

  20. Stadium RED...

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Almost evriwia for di Prince Moulay Abdallah stadium dey shine red sake of Moroccans wey enta di stadium in dia numbers to support di Atlas Lions...