You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Kudus, Nuamah goals secure Afcon 2023 place for Ghana

Di coming in of Semenyo raise di tempo wey make di same player set up Ernest Nuamah for di second and winning goal.

Live Coverage

Victor Ezeama and Fiona Equere

  1. Ghanaian dancehall artiste Stonebwoy warn social media bullies, featured songs wit Odumodu black and Duncan Mighty

  2. Idris Elba reveal im plan to move to Africa

  3. 'We get sometin to share wit una' - how Siya and Rachel Kolisi announce end of dia marriage

  4. Ghana Speaker suspend sitting of MPs until further notice sake of Supreme Court ruling ontop four Lawmakers matter

  5. Africa dey provide 'ogbonge talent' for NBA

  6. Who be Shirley Ayorkor Botchwey wey fit be di new Commonwealth Secretary General?

  7. WAEC Ghana release BECE 2024 results, tell candidates how to check am

  8. Ghana authorities worry as nurses wey enta Barbados on government programme dey japa

  9. England confirm Tuchel as dia new manager

  10. Wetin CAF rules tok about hosting visiting teams?

  11. Nigeria Super Eagles return to Nigeria afta Libya carry dia eye see sometin

  12. Kenya Ruth Chepngetich break World Record for Marathon

  13. Nigeria win Libya for Afcon qualifiers

  14. Ghana draw with Sudan for di 2025 Afcon qualifier

  15. Tennis star Rafael Nadal announce im retirement inside video

  16. Speed up judgment on court case against anti-LGBTQ bill - groups mount pressure on chief justice of Ghana

  17. Former junior world 800m champion Kipyegon Bett die at di age of 26

  18. Ghana court grant Ama Governor, 8 odas bail

  19. Maguire equalizer secure key point for United Uefa Europa League match wit Porto

  20. Protesters begin three-day demonstration to pressure government against illegal mining for Ghana